Alert: You Fit Employ Them To Guide You, Governor Yahaya Bello



Torri We dey Now Be Say Kogi State Governor, Yahaya Bello don come out talk say him dey train some guys wey him call ''BAKASSI BOYS''

Him come yarn say this people already dey registered with him government, him still yarn say Him government provide 4 hilux bus to the move them round o.

Anoda thing be say them get better charm on their body.

Him come give warning say make nobody call them thug, say nah vigilante dem be oooo.

My People, if una need guide, nah Kogi State straight o

No comments