Formal Chief of Defence Staff Don Kick Bucket


Formal Naija Chief of Defence Staff , Air Chief Marshal Alex Badeh don die o, according to report wey we get, dem talk say nah kill dem kill am oo.

Plenty big people don ey wish am to rest in peace.

We for Pidgin Blog say make you go well o.


No comments