Una Good Morning ooo, we dey confuse as to wetin technology dey do now a days, this nah picture of women dem wey dey urinate like man through the use of funnel like object.... Wetin una think, Cool Abi Trash? "@funkerose: @Gidi_Traffic
Its a welcome idea.
ReplyDelete