Oga Fayemi Don Declare State Of Emergency
Oga Fayemi wey be Governor of Ekiti State don declare state of emergency for water sector to make sure water supply reach everywhere for the state oo.
Him talk this one for Ikun Ekiti (Moba Local Government Area).
Him talk say him wan reduce the way wey water disease for the state dey plenty, nah why him order for emergency.
To cap am all, he talk say the emergency dey in line with step wey President Buhari Take.
No comments