Dapo ft. DJ Spinall – Mariana (prod. Rage)


Dapo, one of X3M record label, don  begin 2019 with this ogbonge new single wey him call “Mariana”. Him feature one of Naija big DJ wey dem dey call Dj Spinall .

Nah RAGE produce this gbedu.

DOWNLOAD AUDIO

No comments