VIDEO PREMIERE: DJ Kaywise Ft. Mr Eazi – ALERT


Popular Naija Disk Jockey, DJ Kay Wise don release video to him popular song '' ALERT'' with DJ Maphorisa and leg over pikin, Mr Eazi.
Nah Oga Nate Thomas shoot the video and and we dey hapi with this one.
This Song go totori your body.. make una watch the video and download the audio

No comments