BECCA – MAGIC FT. YCEE


Ghana Songstress, Becca don come out with another vibe wey she call ''Magic'',She feature Naija Music Jagaban Ycee for this one.

This song nah basicall to link Ghana and Naija,this song dey come after she feature Kiss Daniel on her single “Gina” rwey she released last year.

Listen, download and share your thoughts below.

No comments