WARRI Again: Nah The 13th Edition.. Nah We Dey Here.. Warri




My Warri People, Dis wan Nah For Una

WARRI AGAIN  13TH EDITION

DAVIOD ,BURNA BOY, TIWA SAVAGE,TU BABA,TIMAYA,DUNCAN MIGHTY,MZ VEE,KIZZ DANIEL,TEKNO,OMAWUMI,OLAMIDE,SEYI SHEY,PATORANKING,FALZ,MAYORKUN, PHYNO,REEKADO BANKS Be The Singists Wey Go Perform.

Nah OKEY BAKASSSI,ACCAPELLA,GORDONS,,D DON,SEYI LAW,FUNNY BONE,YOUNG CHIEF,KELVIN SAPP,MC FLEXY,MR PAUL, MC SHAKARA Go Make Una Laff Forget Una Age Ooo

Dance Perfomance Go Dey By- IMAGNETO DANCE GROUP (KAFFY) , MARTIN ROCK, JENEMENA.

Nah- BOVI AND HELEN PAUL Go Host Am Oooo

DJ'sWey Go Display Nah -DJ EXCLUSIVE, DJ MOET, DJ BARBIE,AND DJ CUPPY

Date Wey Dis Event GO Take Place Nah -  28TH DECEMBER ,2018.

Nah For -EKO HOTEL & SUITES,VICTORIA ISLAND LAGOS This Concert go Shele For.

If Una Get Quenshun To Ask, Make Una Call CALL-09086787099 ,08182658462.

Tickets Nah - NGN 10,000.

Make Una No Miss Am OOoo

No comments