Global Connect Travel Concept Presents MON N ME With Jaiye Kuti
Nah Global Connect Travel Concept Dey Bring This One Wey Dem Call MON N ME With Ogbonge Nollywood Actress, Jaiye Kuti.
Una Stand To Win Free Travel MON N ME Trip To Istanbul, Turkey For Summer 2019, Nah GLOBAL CONNCET TRAVEL CONCEPT Dey Sponsore Am.
All Una Need To DoNah To Buy Ticket Of #1000 Wey Go Make Una Fit Enter The Raffle Draw And From There, You Fit Be The LUcky Person Ooooo
No comments