Man Wey Kill Him Step Mother Don Collect Better Judgement


One man for plateau State don see life finish oo, as dey sentence am to death by hanging base on say he kill him step moter ooo.

Dis man wey be 24 years old so, wey dey call him name as Binfa Lamde commit dis crime on April 10, 2014 oo, wey carry machete take kill the stepmother.

Na chief judge, Justice A. I. Ashoms, sanma dis better judgement because say evidence show well well say na him do this bad thing.

This one don make am show say na finger wey sin dem must cut amm oo.

No comments