Peruzzi Don FInlly Show Us Him Album
DMW act, Peruzzi don vex release im new project track-list wey him call "Heartwork" wey dey come for front oo.
As the bobo don tok am wen e dey do baiday, say he go soon release EP project. E don finally show us the art work wey carry the list of the songs.
Dis bobo don show say im head dey dere as he don show face for many song wey dey call am put and sample him voice.
Na im year be dis one, make e enjoy.

No comments