Paul Pogba wey be one of ogbonge player for Man Utd don use Mourinho do yeye on top Twitter for the sack wey him collect.
Wen im realise say d post no be wetin e suppose post, im sarparly delete am but dey don already see am.
Shey una think say Mourinho deserve this yawa from Pogba?
No comments