Mercy Aigbe Don Tear Tok Tok For Her New Jeep And House Mata!
Mercy Aigbe, one of naija ogbonge actress don buy one Toyota Prado jeep to take totori herself for the hard work wey she don dey do since.
E get one time like dat wey dem say na Gov. Ambode buy her house and jeep o, but the tok pepper her for body, and she come vex tok say we neva see anytin ooo....
Na dat one make her bring out tok tok for everybody wey no believe say na her moni she use buy the house and jeep so oo.
She tok say:
"Dear Bloggers, the mumu upcoming script writer! and association of instablog bad belle, jobless commentators….this house you see in this picture was bought with my hard work and God’s grace( not that I owe y’all an explanation)……
since you have taken it upon yourselves to be in my business, pls employ a very good private investigator, a pastor, an Alfa or a Babalawo to help you in further investigations….so you won’t be peddling stupid rumours that has no iota of truth in it!….let me quickly warn you that more is coming oh!!!"
Because something HUGE is cooking
I am just getting started
Just one house una wan DIE !!!!!!
Wait till you see what is next!…..
RADARADA…….
I am just getting started
Just one house una wan DIE !!!!!!
Wait till you see what is next!…..
RADARADA…….
No comments