Fire Gbege : One Popular Market Don Catch Fire Inside Naija!
We don ear one bad tory say fire burn Iron market wey dey inside Ogbe-Ijoh Market inside Warri South Local overnment Area of Delta State for late hour Tuesday night.
E neva reach one year wey be say one fire sef still burn burn the market wey collect cry for people eye.
The fire spoil many many better market wey be say e reach millions naira.
As the tory take be so, we neva hear the tin wey cause the fire ooo.
But we go dey gist una if we hear any info for the mata.

No comments