Now Now Tory : Army Join Power Wiith DSS To Fight Jihadist!
Tory just dey enta say Department of State Services' (DSS) and Naija Army don use vex enter onono Forest wey dey Tangaza Local Government Area, Sokoto State.
Dem say both Naija Army and the DSS join hand and power to take fight Malian Militia wey dey wan try kum open one base for dat forest wey dem go dey use train people wey dey do bad bad tin like bombingg and jihadist oo.
Dem try kill small for dis poeple wey call demsef extremist so.
Them seize deir flag wey dis people use sef, wey dey write sometin piut for arabic, wey resemble Alshabab.

No comments