News Wey Break: Gbege as 25,000 PDP Members Defect To APC In Kano

Nah Over 25,000 members of Kwankwasiyya movement of the Peoples Democratic Party from Kano South don dump PDP for the All Progressives Congress.




When this one happen, Gov Abdullahi use the chance give flags to candidate wey dey fight for position for House of Reps and State assembly for the coming election.

Kano State nah the biggest state for we country and with this mass join body wey happen, wetin go happen?

My people, heat don dey ground ooo, Wetin una think about this one?

No comments