Your Juju No Dey Work: Oyinbo Man Tell Yahoo Boi
OYINBO MAN DON COME OUT DEY TELL WE YAHOO BOYS SAY THEIR JUJU NO FIT WORK FOR AM.
Oyinbo man don share one funny video for online, him dey tell the yahoo yahoo boys say make dem gofind work, say their juju no fit enter am.
Im come tell them say, if them want G-wagon by force, him fit arrange client(Maga) wey go pay them.
My People, this nah matter of Bush meat wey dey pursue Hunter.
Make una Watch Am Below

No comments