2019 Election: Femi Falana Advice Buhari To Concede Defeat If...
Ogbonge Lawyer wey dey fight for Human Right for we Country, Mr. Femi Falana (SAN), don come out to tell we President Buhari to accept defeat if He lose for next year election.
Nah for one inauguration of the League of Anambra Professionals Legal Defence Initiative wey dem hold for Lagos over the weekend him talk am, Him come yarn say na because of the warning wey International Criminal Court (ICC) give formal Presido Goodluck Jonathan make am accept defeat.
Him talk say before election, ICC don warn Goodluck Jonathan say make any gbege, wahala against human being no happen during the election,say if anything like tht happen, dem go show am wetin dem do formal Presido of Ivory Coast (Laurent Gbgbo).
So Him don warn our Presido to accept ifhim lose oo.

No comments