YAWA : Naija Airforce Don Lost Their Fight Power ooo!
The bad news wey dey nack our body for dis January 2, 2019 be say, the helicopter wey we Naija Airforce dey use fight Boko Haram people don lost o.
Different tory dey think say d thing crash for one place wey dey neva know oo.
The Naija Airforce sef confirm on Wednesday, say the tory naso E be oo.
Dem tok say na for fight dey lost the helicopter when E dey support 145 Battalion for Damasak in Northern Borno State.
No comments