PHOTO OF THE DAY! WETIN YOU GO DO IF YOUR PIKIN COME BACK FROM SCHOOL LIKE DIS

I know say some people fit dey make mouth, but I know say some people still dirty pass like dis wen dem dey skul sef.

If I go house like dis to my mama, and she gimme fud first, I know say na my last fud I chop so. And I go chop am with sweet mind because I sabi wetin go follow am.


Oya make una tok true, if you or your pikin enter house like dis after school.... Wetin you go do or na wetin dem go do you?

Make una comment abeg!


No comments