PETROL GO RISE TO N220 ! - VP OSINBANJO.
Vice Presido, Yemi Osinbanjo don kom out tok say dem no go fit remove subsidy money ooo.
Him tok dis one for debate wey Broadcast Oranisation of Nieria and Nigeria Elections Debate group arrange on Friday, say if dey remove the subsidy money, yawa go dey well well because petrol price go climb up to N220.
Wen he dey tok say “The NNPC is the sole importer of petroleum. So, it is from the balance sheet of the NNPC that the subsidy is being taken.
“Now, let me say that if today, you are to remove subsidy, petrol price could go as high as N220 per litre or higher. There is no country in the world, not even the wealthiest ones that don’t run some type of subsidy or the other.”
No comments