Oga Don Jazzy Get This For Una
Mavin Crew Oga, DOn Jazzy don come out for him twitter page to people wey be say all through out last year nah so so begi begi dem dey beg. Him tell them say for this new year make dem stop that kind habit of begging. My advice be say make wey hustle hard because, hard hustle dey reduce begging.My people, wetin una think?
No comments