O.B.O BADDEST: DAVIDO DON DEY LIST OF AMERICA MOST WANTED OO!

Na so so gud tory we dey hear for DMW OO, as the oga patapata don dey list of music wey dey play pass for obodo oyinbo.



Na d song wey O.B.O bring kom out for 2017 wey him call "Fall" give baddest dis totori oo as dey say na number 48 he dey for America billboard oooo.

Dis one don show say African music dey waka well well for obodo oyinbo. And na better totori for afro beat sef oo.

No comments