Klint The Drunk Don Break Up With Him Wife
We Just Get another torri for una oo, popular comedian wey be klint D runk don finally drunk break up with him wife of plenty plenty years ooo.
As we dey hear, dem still be padi padi even after the break up.
klint before wife, Lilien comot from Klint house in May this year with three children. As we dey yarn una now, them divorce papers dey in process.
Our prayer be say make dem still be friends because of their baby.
Abeg Wetin Una Think?

Nah Only God fit help them for the industry
ReplyDelete