Wetin we no go see o? Nah so dem see two rat wey dey follow their self drag am for inside their hostel o. Dem no even fear say people dey watch them ooo, still yet nah so dem dey fight. Some people say dem be end time rats. Wetin una think?
No comments