ALERT : PRESIDO MOHAMODU BUHARI DON NACK 76 YEARS OLD
Happy Birthday to our Naija Presido, Gen Moammadu Buhari as him nack 76yrs of age. Muhammadu Buhari na native of Daura, one Fulani town wey dey inside Katsina State of Nigeria. Dey born am on December 17, 1942. Na him be the twenty-third pikin of his papa, Adamu.
Na so so different conratulobia message presy dey receive from orisirisi angle.
We too come dey send our regard ooo.... make presy live long inside beta beta wealth and health.
Na dis one make us wan ask una say, since baba become presido, wetin be the thing wey him do wey don totori una body well well?

Nothing yet absolutely
ReplyDelete